What's going on?
1.pastor don forget him bible for bet9ja...

2.pastor open him bible for church na bet9ja papper fallout...

3.pastor son don
Go give netive doctor pikin
Bele

4.abeg oooo..make una help me go tell emeka to stop ooo...
Him won use fuel fry plantein

5.our pastor said do something crazy for the lord....i went out side and off the gen...
Media loading...
2 replies · 1 like
New to Yocliq?
Sign up to connect freely.